Chrisland school girl viral video

 About Post 


Lagos state Ministry of Education, Office of Education Quality Assurance, Ministry of Youth and Social Development, Ministry of Justice and di Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency dey investigate one case involving students of Chrisland school wey happun for Dubai, United Arab Emirates.

WATCH HERE


Lagos state make di announcement on Monday as dem also announce di shutting down of di schools.

For statement wey di Lagos state Domestic and Sexual Violence Response Agency (DSVRA) bring out, dem say di "alleged sexual violence case" wey involve minors - underaged students dey under investigation while di criminal allegations don dey escalated to di Commissioner of Police

Post a Comment

Previous Post Next Post